Difference between revisions of "lie"

 
(3 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
laɪ̂f
+
laî
 
<sm2>Pcm-ng-lie.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-lie.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-lie.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-lie.m.ogg</sm2>
Line 10: Line 10:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
#As e be sey everybody dey di world and tings dey happen.
+
*Talk wey no be true.
−
#:* {{ux|dv| Dis '''life''' wey we dey so, as you see am, manage am.|(NSC_2022, In our collective existence, make do with your circumstances.)}}
+
:* {{ux|dv| Everyting wey dat uncle talk na '''lie'''. I dey dere when e happen.|(Everything that man said is a lie, I was there when it happened.)}}
−
#:* {{ux|dv| Nobody want come dis '''life''' come suffer o.|(NSC_2022, No one wants to come to this life and suffer.)}}
+
:* {{ux|dv| You see wetin de don dey tell you since? Di '''lie''' wey you dey tell since, e don save you?|(You see what have always been told? Have the lies you have been telling saved you?)}}
−
#:* {{ux|dv| Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am.|(jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)}}
+
====Related form====
−
#:* {{ux|dv| Dis '''life''' wey we come so, na once. You do your own, you comot. Anoder person do im own.|(NSC_2022, This life, we only come once. You do yours, you leave. Another will do theirs.)}}
+
[[lie lie]]
−
#As person dey wey be sey e dey di world, e never die and e dey do tings.
+
====Translations====
−
#:* {{ux|dv| See make I tell you, na your '''life''' be dis, no let person live am for you. |(NSC_2022, Listen, let me tell you, this is your life. Don’t let another person live it for you.)}}
+
English: ''lie''
−
#:* {{ux|dv| Na di '''life''' wey she live we dey celebrate so. You, when your reach, shey we go celebrate you abi we go just do like sey noting happen?|(NSC_2022, It’s the life she lived that we celebrating. When it’s your turn, will we celebrate you or will we just pretend like nothing happened?)}}
 
−
#Something wey be sey e really happen wey person use e eye see.
 
−
#:* {{ux|dv| Na wetin person tell you you dey talk so , abi you see am '''life'''? |(NSC_2022, Is what you are saying hearsay or did you see it yourself?)}}
 
−
#:* {{ux|dv| Bros, come outside con use your eye see am '''life'''. Your goat dey chop meat!|( NSC_2022, Sir, come and see it yourself. Your goat is eating meat!)}}
 
−
# One kind way wey person dey live.
 
−
#:* {{ux|dv| No be just sey I dey play football now, I don dey play am since primary school. I tell you sey I don dey dis '''life''' since.|(NSC_2022, It’s not just that I play football now, I have been playing since primary school. I told you that I have been on this path since.)}}
 
−
#:* {{ux|dv| When de dey tell people make de no join cult de dey tink sey de dey stop dem make dem no enjoy. Na help de dey help dem because dat '''life'''  no dey ever pay. Na had I known dey end am.|(NSC_2022, When they tell people not to join cults they think they are stopping them from enjoying. They are being helped because it does not have any benefits. It always ends in regret.)}}
 
−
===Related forms===
 
−
: [[beta life]], [[city life]], [[life tori]], [[man life]]
 
−
====Synonym====
 
−
[[Fabu]]
 
  
 +
===Verb===
 +
*Make person talk someting wey no be true.
 +
:* {{ux|dv| You don '''lie''' reach where devil suppose don dey fear you.|(You’ve lied so much that the devil should now be scared of you.)}}
 +
:* {{ux|dv| You know sey if you look am well well, you no need '''lie''' dat lie give anybody, but because lie don enter your blood, you no dey know when you dey do am.|(You know that if you take a good look at it, you didn’t have any reason to lie to anyone, but because it has become a habit, you do it even without thinking.)}}
 +
====synonym====
 +
[[fabu]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
English: ''lie''
 
English: ''lie''

Latest revision as of 20:20, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: English lie

Pronunciation

laî



Noun

  • Talk wey no be true.
  • Everyting wey dat uncle talk na lie. I dey dere when e happen.  — (Everything that man said is a lie, I was there when it happened.)
  • You see wetin de don dey tell you since? Di lie wey you dey tell since, e don save you?  — (You see what have always been told? Have the lies you have been telling saved you?)

Related form

lie lie

Translations

English: lie

Verb

  • Make person talk someting wey no be true.
  • You don lie reach where devil suppose don dey fear you.  — (You’ve lied so much that the devil should now be scared of you.)
  • You know sey if you look am well well, you no need lie dat lie give anybody, but because lie don enter your blood, you no dey know when you dey do am.  — (You know that if you take a good look at it, you didn’t have any reason to lie to anyone, but because it has become a habit, you do it even without thinking.)

synonym

fabu

Translations

English: lie