Difference between revisions of "palash"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make two people dey [[doke]] | # Make two people dey [[doke]] | ||
| − | #:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|( | + | #:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|(You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}} |
# Make someting dey alright dey sweet body. | # Make someting dey alright dey sweet body. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Play come naw. Everywhere go '''palash'''. Di [[palmy]] na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? |( | + | #:* {{ux|dv| Play come naw. Everywhere go '''palash'''. Di [[palmy]] na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? |(Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[doke]], [[knack]], [[set]], [[correct]] | * [[doke]], [[knack]], [[set]], [[correct]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''to have sex'', ''be well set'' | * English: ''to have sex'', ''be well set'' | ||
Latest revision as of 08:22, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- pàlâʃ
Verb
- Make two people dey doke
- You don palash babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you. — (You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)
- Make someting dey alright dey sweet body.
- Play come naw. Everywhere go palash. Di palmy na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? — (Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)
Synonym
Translation
- English: to have sex, be well set