Difference between revisions of "pure water"
(→Naija) |
|||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am. | *Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am. | ||
| − | :*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.|( | + | :*{{ux|dv|Na '''pure water''' na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.|(Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
[[pure]] | [[pure]] | ||
| Line 20: | Line 20: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
*Wetin don full everywhere wey everybody don get. | *Wetin don full everywhere wey everybody don get. | ||
| − | :* {{ux|dv| You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach [[Aba]] e go turn '''pure water''', e go plenty for street. |( | + | :* {{ux|dv| You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach [[Aba]] e go turn '''pure water''', e go plenty for street. |(That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Latest revision as of 08:50, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English pure and water
Pronunciation
- pjɔ́wɔ́tà
- pjɔ̀wɔ̀tá
Noun
- Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
- Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver. — (Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)
Related form
Translation
English: sachet water
Adjective
- Wetin don full everywhere wey everybody don get.
- You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach Aba e go turn pure water, e go plenty for street. — (That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: common