pure water

Naija

Etymology

From: English pure and water

Pronunciation

  • pjɔ́wɔ́tà

Play Play

  • pjɔ̀wɔ̀tá

Noun

  • Water wey de take machine put inside nylon, con use machine take close am.
  • Na pure water na im be wetin dey help us manage drinking water palaver.  — (Sachet water is an intervention for the lack of potable water.)

Related form

pure

Translation

English: sachet water

Adjective

  • Wetin don full everywhere wey everybody don get.
  • You see dat designer shirt wey dey reign now? Once e reach Aba e go turn pure water, e go plenty for street.  — (That designer shirt, once it gets to Aba, it'll become very common, you'll find it any nook and cranny.)

Related forms

pure

Synonyms

Translations

  • English: common