Difference between revisions of "serere"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Make person dey do wetin go make dem dey notice am. | * Make person dey do wetin go make dem dey notice am. | ||
| − | :* {{ux|dv| Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your '''serere''' too much, abeg. |( | + | :* {{ux|dv| Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your '''serere''' too much, abeg. |(Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.)}} |
| − | :* {{ux|dv| If you dey do '''serere''' na for your pocket o. E no get who send you. |( | + | :* {{ux|dv| If you dey do '''serere''' na for your pocket o. E no get who send you. |(If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)}} |
:*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange [[gbedu]] to formally use '''serere''' waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}} | :*{{ux|dv|PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange [[gbedu]] to formally use '''serere''' waka enta dia party by weekend.|(bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Latest revision as of 10:16, 5 June 2023
Naija
Alternative Form
Pronunciation
Noun
- Make person dey do wetin go make dem dey notice am.
- Person go ask you small ting you go dey do anyhow. Your serere too much, abeg. — (Someone will ask you a little question and you are acting up. Your misbehaviour is alarming.)
- If you dey do serere na for your pocket o. E no get who send you. — (If you are showing off, it's your problem. No one is paying any attention to you.)
- PDP announce say oga Wale Oluwo go arrange gbedu to formally use serere waka enta dia party by weekend. — (bbc__79955, The PDP made it public that Mr Wale Oluwo would host a party to flamboyantly signal his joining the political party officially.)
Synonym
Translation
- English: flamboyance