Difference between revisions of "twale"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 10: | Line 10: | ||
* Wetin de dey use [[hail]] person. | * Wetin de dey use [[hail]] person. | ||
:* {{ux|dv| Buhari [[troway]] '''twale''' give Team Nigeria |(BBC_100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)}} | :* {{ux|dv| Buhari [[troway]] '''twale''' give Team Nigeria |(BBC_100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|( | + | :* {{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(James showered us with enthusiastic greetings.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[salute]], [[hailings]] | * [[salute]], [[hailings]] | ||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey hail anoder person or people. | * Make person dey hail anoder person or people. | ||
− | :* {{ux|dv| All of dem '''twaale''' for di new chairmo as e drive enta di place.|( | + | :* {{ux|dv| All of dem '''twaale''' for di new chairmo as e drive enta di place.|(They all hailed the new chairman as he entered the place.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[congratulate]], [[salute]] | * [[congratulate]], [[salute]] | ||
Line 26: | Line 26: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
* Word wey de dey use [[hail]] person. | * Word wey de dey use [[hail]] person. | ||
− | :* {{ux|dv| '''Twale''' baba! You too much.|( | + | :* {{ux|dv| '''Twale''' baba! You too much.|(I greet you boss! You're good indeed.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''greetings'' | English: ''greetings'' |
Latest revision as of 19:37, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Pronunciation
- twálè
Noun
- Wetin de dey use hail person.
- Buhari troway twale give Team Nigeria — (BBC_100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
- Di twaale James bin give us no be small o! — (James showered us with enthusiastic greetings.)
Synonyms
Translations
- English: greetings
Verb
- Make person dey hail anoder person or people.
- All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (They all hailed the new chairman as he entered the place.)
Synonyms
Translations
- English: greet
Interjection
- Word wey de dey use hail person.
- Twale baba! You too much. — (I greet you boss! You're good indeed.)
Translation
English: greetings