Difference between revisions of "waist"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
| (2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Di area wey | + | * Di area for person body wey body for join leg. |
| − | :*{{ux|dv|Di woman '''waist''' big like who don born five pikin.|( | + | :*{{ux|dv|Di woman '''waist''' big like who don born five pikin.|(The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)}} |
| − | :*{{ux|dv|Johny too dey like women wey get small '''waist'''. |( | + | :*{{ux|dv|Johny too dey like women wey get small '''waist'''. |(Johny loves ladies with trim waist.)}} |
| − | ===Translation=== | + | ====Synonym==== |
| − | + | [[uku]] | |
| + | ====Translation==== | ||
| + | English: ''waist'' | ||
Latest revision as of 17:11, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: English waist
Pronunciation
- wêst
Noun
- Di area for person body wey body for join leg.
- Di woman waist big like who don born five pikin. — (The Lady's waist looks like she has given birth to five kids already.)
- Johny too dey like women wey get small waist. — (Johny loves ladies with trim waist.)
Synonym
Translation
English: waist