uku

Naija

Alternative form

Etymology

From: Igbo ukwu

Pronunciation

  • úkù

Play Play

Noun

  • Woman waist and yansh wey big well well.
  • Mr Madu first daughter uku no be play o.  — (Mr Madu's first daughter has really big buttocks.)
  • As a correct bobo, woman wey get uku na my weakness.  — (As a real man, my biggest weakness is a woman with big buttocks.)
  • Many men dey like uku sha.  — (A lot of men like big buttocks.)

Synonyms

bakassi,ikebe, nyash

Translations

  • English: buttocks