Difference between revisions of "chopulate"
(→Verb) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | * From: '' | + | * From: English ''chop'' |
| + | (''The word gained popularity from a show on TV called New Masquerade. The character called Zebrudaya used the word frequently''.) | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ʧɔ̀pùleȋt | * ʧɔ̀pùleȋt | ||
Latest revision as of 10:13, 28 February 2024
Naija
Etymology
- From: English chop
(The word gained popularity from a show on TV called New Masquerade. The character called Zebrudaya used the word frequently.)
Pronunciation
- ʧɔ̀pùleȋt
Verb
- Make person chop food belleful.
- Omo! I chopulate wella for dat party yesterday. — (Men! I ate to my satisfaction at the party I attended yesterday.)
- Make person dey enjoy wetin e get di way wey e heart want.
- For dis life ehn I go chopulate any money wey I see now. — (Right now I am going to spend to my content any money I lay my hands on.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: satisfy, content