Difference between revisions of "mud"

 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Etymology===
+
===Etymology1===
 
From: English ''mud''
 
From: English ''mud''
−
===Pronunciation===
+
====Pronunciation====
 
* mɔ̑d
 
* mɔ̑d
 
<sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2>
  
−
===Noun===
+
====Noun====
 
* Brown or black sand wey don mix wit water.  
 
* Brown or black sand wey don mix wit water.  
 
:* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}}
 
:* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}}
 
:* {{ux|dv|I no wan put leg inside dis '''mud''' wey dey outside.|(I don't want to smear my legs with the mud outside.)}}
 
:* {{ux|dv|I no wan put leg inside dis '''mud''' wey dey outside.|(I don't want to smear my legs with the mud outside.)}}
−
====Synonyms====
+
=====Synonyms=====
 
* [[potopoto]]
 
* [[potopoto]]
−
====Translations====
+
=====Translations=====
 
* English: ''mud''
 
* English: ''mud''
  
−
===Verb===
+
===Etymology2===
 +
From: English ''murder''
 +
====Pronunciation====
 +
* mɔ̑d
 +
<sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2>
 +
 
 +
====Verb====
 
* Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
 
* Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
 
:* {{ux|dv| Omila don '''mud''' di guy.|(The guy has been killed by thieves.)}}
 
:* {{ux|dv| Omila don '''mud''' di guy.|(The guy has been killed by thieves.)}}
 
:* {{ux|dv|I go just '''mud''' you for [[hia]].|(I will kill you here.)}}
 
:* {{ux|dv|I go just '''mud''' you for [[hia]].|(I will kill you here.)}}
−
====Synonyms====
+
=====Synonyms=====
 
* [[kill]]
 
* [[kill]]
−
====Translations====
+
=====Translations=====
 
* English: ''kill''
 
* English: ''kill''

Latest revision as of 16:10, 6 March 2024

Naija

Etymology1

From: English mud

Pronunciation

  • mɔ̑d

Play Play

Noun

  • Brown or black sand wey don mix wit water.
  • White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall.  — (The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
  • I no wan put leg inside dis mud wey dey outside.  — (I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
  • English: mud

Etymology2

From: English murder

Pronunciation

  • mɔ̑d

Play Play

Verb

  • Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
  • Omila don mud di guy.  — (The guy has been killed by thieves.)
  • I go just mud you for hia.  — (I will kill you here.)
Synonyms
Translations
  • English: kill