Difference between revisions of "spoil"

m (Conversion script moved page Spoil to spoil: Converting page titles to lowercase)
 
(11 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
* scatter 0.75 441, destroy 0.69 474, affect 0.66 1028, scata 0.65 196, disturb 0.65 183, change 0.62 2471, touch 0.61 489, clean 0.61 607, control 0.60 997
 
−
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
Borrowed from English spoil
+
From English: ''spoil''
−
 
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* spɔɪl
+
* spɔɪ̂
 
<sm2>Pcm-ng-spoil.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-spoil.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-spoil.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-spoil.m.ogg</sm2>
−
 
 
−
===Frequency===
 
−
* Frequency in NSC treebank: 14
 
−
* Frequency rank in NSC treebank: 581
 
−
* Frequency in raw corpus: 513
 
−
* Frequency rank in raw corpus: 637
 
−
 
 
−
The word is used more orally than in written texts.
 
−
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
spoil: no definition -- Definition in Naija?
+
#Make person dey do [[badbad]] tings.
−
 
+
#:* {{ux|dv| kai! You don '''spoil'''! See wetin you dey watch? |(Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)}}
−
 
+
#:* {{ux|dv| Dara don '''spoil''', na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone. |(Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)}}
−
# obj (frequency:51)
+
# Make wetin bin good no good again.
−
#: {{ux|dv|Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}}
+
#:* {{ux|dv| Who '''spoil''' am? |(LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)}}
−
#: {{ux|dv|dem wan '''spoil''' am |(deuber__5839, __no translation__)}}
+
# Make person or someting  [[dabaru]] someting/ person plan.
−
# mark-obj (frequency:20)
+
#:* {{ux|dv| Wetin we fit do to '''spoil''' Satan plan? |(jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)}}
−
#: {{ux|dv|Wetin we fit do to '''spoil''' Satan plan? |(jw__42888, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis man don '''spoil''' my plan to comot today. |(jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)}}
−
#: {{ux|dv|Satan talk this kind thing to '''spoil''' God name. |(jw__31309, __no translation__)}}
+
#:* {{ux|dv| Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)}}
−
# aux-obj (frequency:19)
+
# Make dem talk bad about person.
−
#: {{ux|dv|Make you dey '''spoil''' person name. |(NST_cleaned__16741, __no translation__)}}
+
#:* Abi wummi don '''spoil''' me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
−
#: {{ux|dv|Na dat one dey '''spoil''' everything. |(WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, it is dat one that spoils everything.)}}
+
#:* {{ux|dv| De '''spoil''' am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.|(Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)}}
−
# - (frequency:10)
+
====Related forms====
−
#: {{ux|dv|Even when im bicycle tire '''spoil''', e no stop. |(jw__32818, __no translation__)}}
+
* [[spoil belle]]
−
#: {{ux|dv|Femi say if to say  Fela no sing, dem for talk say na today Nigeria begin '''spoil'''. |(bbc__49002, __no translation__)}}
 
−
# aux-mark (frequency:10)
 
−
#: {{ux|dv|ED Jones Electronic wey don '''spoil''' |(bbc__45840, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Make dem repair all di road dem wey don '''spoil'''. |(deuber__6039, __no translation__)}}
 
−
# nsubj (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|Dat boy '''spoil'''… |(ONI_15_Gossiping_DG__179, That boy spoilt...)}}
 
−
#: {{ux|dv|Wen im fishing boat '''spoil''', im ask one local gang for money to buy new one. |(bbc__27031, __no translation__)}}
 
−
# cc-obj (frequency:7)
 
−
#: {{ux|dv|People go dey gossip or '''spoil''' people name. |(jw__29049, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Wetin be the things wey for destroy Bible and '''spoil''' the message? |(jw__41668, __no translation__)}}
 
−
# conj-obj (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|Goment forces steal from shops, '''spoil''' oda tins, burn houses. |(bbc__27503, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Di monkey dem dey by force enta house '''spoil''' things and even chop any kain food dem see |(bbc__36299, __no translation__)}}
 
−
# aux (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Property wey we get fit '''spoil''', and sey we get dem no mean sey God go like us. |(jw__15603, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Lassa fever na viral disease wey person fit get from contact with food, or household items wey rat piss and shit don '''spoil'''. |(bbc__63176, __no translation__)}}
 
−
# mark (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Na so money come dey flow nyafunyafu like water wey dey comot from tap wey '''spoil''' be dat. |(deuber__5249, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Dis people, like di woman wey dey near Love Sunday house , wey dey do artifcial refining wey be when dem sell petrol wey dem make from crude wey fall from pipeline wey '''spoil'''. |(bbc__42420, __no translation__)}}
 
−
# obl:arg (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Govnor Ayodele Fayose sama di warning give pesin for fone immediately e hia say tins don begin '''spoil''' for some areas of Ekiti. |(bbc__54836, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Govnor Ayodele Fayose bin sama warning give pesin for fone on Saturday immediately e hia say tins don begin '''spoil''' for some areas of Ekiti. |(bbc__54834, __no translation__)}}
 
−
 
 
−
====Derived forms====
 
−
 
 
−
 
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
* scatter 0.75 441, destroy 0.69 474, affect 0.66 1028, scata 0.65 196, disturb 0.65 183, change 0.62 2471, touch 0.61 489, clean 0.61 607, control 0.60 997
+
* [[scatter]]
−
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
−
* scatter 0.75 441, destroy 0.69 474, affect 0.66 1028, scata 0.65 196, disturb 0.65 183, change 0.62 2471, touch 0.61 489, clean 0.61 607, control 0.60 997
+
* [[repair]]
−
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: no definition
+
* English: ''spoil, ruin, slander''

Latest revision as of 16:42, 5 June 2023

Naija

Etymology

From English: spoil

Pronunciation

  • spɔɪ̂

Play Play

Verb

  1. Make person dey do badbad tings.
    • kai! You don spoil! See wetin you dey watch?  — (Eww! You are spoilt! Look at what you are watching!)
    • Dara don spoil, na only pictures of girls wey no wear cloth full im phone.  — (Dara is corrupt. He only has pictures of unclad girls on his phone.)
  2. Make wetin bin good no good again.
    • Who spoil am?  — (LAG_17_Food-On-Campus_DG__58, Who spoilt it ?)
  3. Make person or someting dabaru someting/ person plan.
    • Wetin we fit do to spoil Satan plan?  — (jw__42888, What can we do to ruin Satan's plan?)
    • Dis man don spoil my plan to comot today.  — (jw__31309, This man has ruined my plan of going out today.)
    • Na dat one dey spoil everything.  — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__96, That's the one spoiling everything.)
  4. Make dem talk bad about person.
    • Abi wummi don spoil me give you? |(Or has Wummi maligned me to you?)}}
    • De spoil am dey give oga dey go, di day dem go catch you anyting wey your eye s take am like dat.  — (Continue to slander him before the boss, the day you’ll be found out, deal with whatever comes.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: spoil, ruin, slander