Difference between revisions of "chinko"
TellaSamson (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== from English China ===Pronunciation=== * t͡ʃĩko <sm2>Pcm-ng-china.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-china.m.ogg</sm2> ===Frequency=== * Frequency in NS...") |
(→Naija) |
||
| (26 intermediate revisions by 16 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''China'' wit ''k'' and ''o'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * ʧìnkó |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-chinko.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-chinko.m.ogg</sm2> |
| − | === | + | ===Usage=== |
| − | + | People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last. | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| + | ===Proper Noun=== | ||
| + | * Person wey e come from China. | ||
| + | :*{{ux|dv|'''Chinko''' don put money for many business for Naija. |(NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)}} | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Someting wey de make for China. | |
| − | + | :*{{ux|dv| Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now. |(NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | * [[ Aba made ]] | + | * [[Aba made]] |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: inferior | + | * English: ''Chinese'', ''a product seen as inferior'' |
Latest revision as of 12:02, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English China wit k and o
Pronunciation
- ʧìnkó
Usage
People for Nigeria dey use am well well because de believe sey di ting wey de make come from China no dey last.
Proper Noun
- Person wey e come from China.
- Chinko don put money for many business for Naija. — (NSC_2021, The Chinese have lots of investments in Nigeria.)
Adjective
- Someting wey de make for China.
- Because na for China dey make am you con tink sey na chinko? Na before o. De dey do better better tings now. — (NSC_2021, Because it was made in China you think it’s an inferior product? That was a long time ago. They make really good things now.)
Synonyms
Translations
- English: Chinese, a product seen as inferior