Difference between revisions of "see finish"
(→Noun) |
|||
| (12 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Alternative form=== | ===Alternative form=== | ||
| − | [[seefinish]] | + | * [[seefinish]] |
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
English: ''see'' and ''finish'' | English: ''see'' and ''finish'' | ||
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * sífīnìʃ |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-seefinish.f.ogg</sm2> | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-seefinish.m.ogg</sm2> | |
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish''' | ( | + | *Wetin dey happen wey be sey person no get [[level]] for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before. |
| − | * {{ux|dv| So, '''see finish''' don enta shebi?| ( | + | :* {{ux|dv| I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis '''see finish'''.|(I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)}} |
| − | + | :* {{ux|dv| So, '''see finish''' don [[enta]] shebi?|(You have started disrespecting me now?)}} | |
| + | ===Related form=== | ||
| + | * [[see]], [[seeroad]] | ||
===Synonyms=== | ===Synonyms=== | ||
| − | [[insult]] | + | * [[insult]] |
| − | |||
===Antonyms=== | ===Antonyms=== | ||
| − | [[respect]] | + | * [[respect]] |
| − | |||
===Translations=== | ===Translations=== | ||
| − | * English: ''disregard'', '' | + | * English: ''disregard'', ''disrespect'' |
Latest revision as of 13:05, 9 March 2024
Naija
Alternative form
Etymology
English: see and finish
Pronunciation
- sífīnìʃ
Noun
- Wetin dey happen wey be sey person no get level for anoder person eye again. / Wetin dey happen wey be sey person no get respect for anoder person wey im bin dey respect before.
- I no blame you now, na because I dey follow una dey play na im dey bring all dis see finish. — (I don't blame you, it's because I have been friendly with you that's what has caused this disregard.)
- So, see finish don enta shebi? — (You have started disrespecting me now?)
Related form
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disregard, disrespect