Difference between revisions of "eyeservice"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
(9 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * áísávìs |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-eye service.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng-eyeservice.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-eyeservice.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * {{ux|dv| | + | * Sey person dey do someting just make people for see am sey e do am, if de comot e no go do am again. |
+ | :* {{ux|dv|Becos e wan make dem promote am, e con dey do '''eyeservice'''.|(Because he/she wants to be promoted, he/she then started bootlicking.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Make e dey do '''eyeservice''' dey go, hand go touch am [[laslas]].|(He/She can go on pretending, he/she will get found out eventually.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[wayo]] | + | [[wayo]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''eye service'' |
Latest revision as of 10:44, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English eye service
Pronunciation
- áísávìs
Noun
- Sey person dey do someting just make people for see am sey e do am, if de comot e no go do am again.
- Becos e wan make dem promote am, e con dey do eyeservice. — (Because he/she wants to be promoted, he/she then started bootlicking.)
- Make e dey do eyeservice dey go, hand go touch am laslas. — (He/She can go on pretending, he/she will get found out eventually.)
Synonyms
Translations
- English: eye service