Difference between revisions of "airtime"
(→Noun) |
|||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | + | ɛ́taɪ̂m | |
<sm2>Pcm-ng-airtime.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-airtime.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-airtime.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-airtime.m.ogg</sm2> | ||
Line 11: | Line 11: | ||
dem dey use am for phone | dem dey use am for phone | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse. | |
− | + | :* {{ux|dv| Yesterday here, I beg you for '''airtime''' you no gree, today you wan chop my food, e no work!| (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Some girls sabi beg guys for '''airtime''' | (Some girls beg for airtime a lot.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
[[recharge card]], [[credit]] | [[recharge card]], [[credit]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | charging mobile | + | English: '' The credit charging in mobile phones'' |
Latest revision as of 13:12, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English air and time
Pronunciation
Usage
dem dey use am for phone
Noun
- Money wey dem dey buy put for phone to fit take talk abi browse.
- Yesterday here, I beg you for airtime you no gree, today you wan chop my food, e no work! — (I begged for airtime from you yesterday you refused, but now you want to share my meal, no way!)
- Some girls sabi beg guys for airtime — (Some girls beg for airtime a lot.)
Synonym
Translation
English: The credit charging in mobile phones