Difference between revisions of "front"
(→Adverb) |
(→Naija) |
||
| Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Position wey no dey [[back]]. | # Position wey no dey [[back]]. | ||
| − | #*{{ux|dv|Okay sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}} | + | #:*{{ux|dv|Okay sit for '''front'''. |(Deuber__4937, Alright, sit at the front.)}} |
# Where someting from start | # Where someting from start | ||
| − | #* {{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}} | + | #:*{{ux|dv|E decide to read di whole Bible – '''front''' to back. |(bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)}} |
| + | # Wetin never happen | ||
| + | #:*{{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}} | ||
# Woman breast | # Woman breast | ||
| − | #*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)}} | + | #:*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir '''front''' na die. |(NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| Line 26: | Line 28: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | English: ''front '' | + | English: ''front '', ''beginning'', ''future'', ''breasts'' |
| − | === | + | ===Verb=== |
| − | # | + | # Make person dey show imsef. |
| − | #:* {{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward | + | #:*{{ux|dv| Why you too dey '''front'''?|(NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward?)}} |
| − | |||
| − | |||
| − | === | + | ===Translation=== |
| − | + | English: '' the act of impetuosity'' | |
| − | === | + | ===Adverb=== |
| − | + | #Di way person dey [[back]] person. | |
| + | #:*{{ ux|dv| Who dey '''front''' for di guy? |(NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | [[ before ]], [[pass]] | + | [[before ]], [[pass]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | English: '' | + | English: ''forward'' |
Revision as of 13:05, 16 February 2021
Naija
Etymology
From: English front
Pronunciation
- frɔ̂nt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 17
- Frequency rank in NSC treebank: 519
- Frequency in raw corpus: 615
- Frequency rank in raw corpus: 557
Noun
- Position wey no dey back.
- Okay sit for front. — (Deuber__4937, Alright, sit at the front.)
- Where someting from start
- E decide to read di whole Bible – front to back. — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
- Wetin never happen
- For front we fit regret. — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
- Woman breast
- Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. — (NSC_Abonyi_2020, That man really likes women who are busty.)
Antonyms
Translations
English: front , beginning, future, breasts
Verb
- Make person dey show imsef.
- Why you too dey front? — (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward?)
Translation
English: the act of impetuosity
Adverb
- Di way person dey back person.
- Who dey front for di guy? — (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)
Antonyms
Translations
English: forward