Difference between revisions of "eye"
Line 37: | Line 37: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''eye, | + | * English: ''eye, view, aware'' |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 12:56, 8 December 2020
Naija
Etymology
From: English eye
Pronunciation
- áì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 24
- Frequency rank in NSC treebank: 401
- Frequency in raw corpus: 1768
- Frequency rank in raw corpus: 217
Definition
Wetin person take dey see.
Noun
- Di part of person body wey e dey take see someting.
- My eye dey pain me since morning o — (NSC__Shulammite_2020_ My eyes have been hurting since morning. )
- Look the police for eye. — (jw__2315, Looked at the police officer eye to eye.)
- Sand don enter im eye as e dey play with sand sand for outside. — (NSC__Shulammite_2020_ Sand entered his eye while playing with sand outside .)
- Di way person dey look something/somebody.
- Which kind eye we go take look the work wey dem give us? — (jw__45597, How do we view the work given to us?)
- Which eye I expect say make e take look me? — (deuber__6567, How do I expect him to view me?)
- Na make person deal with anoder person.
- E be like sey I go chop people eye. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__234, It seems I will deal with some people.)
- Condition where person dey vex.
- Top-flight Spanish Club Barcelona eye dey red. — (bbc__85344, Top-flight Spanish Club Barcelona are displeased.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: eye, view, aware
Verb
- Make person dey do face one kind one kind.
- For di meeting today ehn! na so dem begin to dey eye demsef — (NSC__Shulammite_2020_ During the meeting today, they were making faces at each other.)
- Make person dey get longer throat for someting.
- Saraki na number three oga for Nigeria goment and e be like say im dey eye to be Presido. — (bbc__87021, Saraki is the third highest officer in Nigeria government, but it seems he wants to contest for the post of the president.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: making faces, greedy