Difference between revisions of "service"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 32: | Line 32: | ||
#:*{{ux|dv|Oga in charge for di '''service''' say di business get profit yakata if you know di koko. |(bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable as long as one knows the ropes.)}} | #:*{{ux|dv|Oga in charge for di '''service''' say di business get profit yakata if you know di koko. |(bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable as long as one knows the ropes.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Dis new '''service''' go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. |(bbc__41872, )}} | #:*{{ux|dv|Dis new '''service''' go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. |(bbc__41872, )}} | ||
− | #Na network wey e de dey inside person phone. | + | #Na network for internet wey e de dey inside person phone. |
#:*{{ux|dv|If you like go buy [[kpalasa]] phone o, na so '''service''' go hard you find see. |(NSC_Abonyi_221, If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)}} | #:*{{ux|dv|If you like go buy [[kpalasa]] phone o, na so '''service''' go hard you find see. |(NSC_Abonyi_221, If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | * [[secret service]], [[civil service]] | ||
− | ==== | + | ====Synonyms==== |
− | * [[ | + | * [[network]] |
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''church service'', ''National Youth Service Corps (NYSC)'', ''car servicing'', ''service'', ''internet network'' | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | Na sey man dey sleep with woman. | ||
+ | :*{{ux|dv|Husband wey dey '''service''' e wife well no dey get di kind problem wey di one wey no dey ''service''' e own well go get. |(NSC_Abonyi_221, The problem that a husband who has regular sex with his wife may encounter in his marriage differs from that of his counterpart who falls short in that regard.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[nack]], |
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''to have sex'' |
Revision as of 18:53, 14 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English service
Pronunciation
- sɛ́vìs
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 13
- Frequency rank in NSC treebank: 615
- Frequency in raw corpus: 516
- Frequency rank in raw corpus: 634
Noun
- Na time wey de dey use worship for church.
- I bin go morning service. — Egbokhare_221, I went for church service in the morning.
- Im wan go service. — (ENU_22_Barman-Interview_MG__59, He wants to go to church service.)
- Na di short way de dey take call di National Youth Service Corps (NYSC) wey student wey finish university dey use serve their papa country, Naija.
- One of di ways to get experience na to do internship or offer your service free for sometime for industry wey you go like work and build career inside. — (bbc__78648, __no translation__)
- I con go for service for Bayelsa State. — (WAZP_07_Imonirhua-Lifestory_MG__26, Then I went into the Youth Service Corps in Bayelsa State.)
- Okay so my plan be sey, if I finish from here, I finish my NYSC, I for don finish my service, I go do, I wan do my masters. — (NST_cleaned__2030, __no translation__)
- Na as de dey change oil wey dey inside motor engine put new one and clean inside motor engine make e dey work fine more more.
- if e don due for service, or wheder di oil still... — (NST_cleaned__34675, __no translation__)
- Na di kind ting wey private company or government office people get to offer person.
- Make sure say your network get good coverage before you use di service. — (bbc__64929, __no translation__)
- She say dia is no amount of money wey you fit pay for dis service. — (bbc__88798, __no translation__)
- Oga in charge for di service say di business get profit yakata if you know di koko. — (bbc__77035, The boss providing the service affirmed that the business is quite profitable as long as one knows the ropes.)
- Dis new service go dey on top digital platforms and go use Pidgin wey dem dey speak for West and Central Africa as dem language. — (bbc__41872, )
- Na network for internet wey e de dey inside person phone.
- If you like go buy kpalasa phone o, na so service go hard you find see. — (NSC_Abonyi_221, If you buy a regular phone you may find it hard to get network access.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: church service, National Youth Service Corps (NYSC), car servicing, service, internet network
Verb
Na sey man dey sleep with woman.
- Husband wey dey service' e wife well no dey get di kind problem wey di one wey no dey service e own well go get. — (NSC_Abonyi_221, The problem that a husband who has regular sex with his wife may encounter in his marriage differs from that of his counterpart who falls short in that regard.)
Synonyms
- nack,
Translations
- English: to have sex