Difference between revisions of "shineshine"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 22: | Line 22: | ||
#:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}} | #:* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}} | ||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
| − | * [[shine]] | + | * [[shine]], [[shineshine bobo]] |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''beer, worthless jewelry, sequins'' | * English: ''beer, worthless jewelry, sequins'' | ||
Revision as of 11:14, 25 June 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃàìnʃáín
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 2
- Frequency rank in raw corpus: 22463
Noun
- Na name of beer.
- Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
- Wetin be fake.
- Na shineshine e dey wear o. — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)
- Name of someting wey dey bling bling for light.
- I dey see shineshine for di cloth wey I wear. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)
Related form
Translation
- English: beer, worthless jewelry, sequins
Adjective
Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
- Star o, shineshine bobo o okay, — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)
Related form
Translations
- English: superstar