Difference between revisions of "raise"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make person help person get someting wey e no get | #Make person help person get someting wey e no get | ||
− | #:*{{ux|dv|'''Raise''' small change for make I fit buy small food.| | + | #:*{{ux|dv|'''Raise''' small change for me make I fit buy small food.|(Egbokhare_2021, Find me some money to buy food.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Dis move na to helep di kontri '''raise''' more moni. |(bbc__40950, | + | #:*{{ux|dv|Dis move na to helep di kontri '''raise''' more moni. |(bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)}} |
− | |||
#Make person use hand take carry someting go up | #Make person use hand take carry someting go up | ||
#:*{{ux|dv|Moses use im two hand '''raise''' the rod wey e hold go up. |(jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)}} | #:*{{ux|dv|Moses use im two hand '''raise''' the rod wey e hold go up. |(jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)}} | ||
− | + | #:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)}} | |
− | #:*{{ux|dv|As the man wey bin clear im throat waka go front and '''raise''' im cutlass, Okonkwo carry eye comot. |(katakata__56, .)}} | ||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== |
Revision as of 17:18, 22 March 2021
Naija
Etymology
From: English raise
Pronunciation
- rêz
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1731
- Frequency in raw corpus: 337
- Frequency rank in raw corpus: 902
Noun
Na sey person dey take leg press wetin de make motor engine dey sound well
- Raise di motor make we see di sound. — (Egbokhare_2021, Rev the engine of the car so we can be sure how good the engine is.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: rev up an engine
Verb
- Make person help person get someting wey e no get
- Raise small change for me make I fit buy small food. — (Egbokhare_2021, Find me some money to buy food.)
- Dis move na to helep di kontri raise more moni. — (bbc__40950, The effort is meant to help the country raise revenue.)
- Make person use hand take carry someting go up
- Moses use im two hand raise the rod wey e hold go up. — (jw__26548, Moses used both hands to lift the rod.)
- As the man wey bin clear im throat waka go front and raise im cutlass, Okonkwo carry eye comot. — (katakata__56, When the man who cleared his throat and moved forward raising his cutlass, Okonwo ignored.)
Derived forms
- Zahra Buhari/facebook Di Presidency for Nigeria don raise alarm of one fake Facebook account of President Muhammadu Buhari pikin Zahra. — (bbc__102024, __no translation__)
- Bonakanda station manager, Ndoumbe Evambe Amos, tori BBC News Pidgin say na Namondo e mami raise alarm wen e call afta e hear shooting around de area. — (bbc__20423, __no translation__)
- Dis decision don raise plenti dust. — (bbc__100880, __no translation__)
- Zahra Buhari/facebook Di Presidency for Nigeria don raise alarm of one fake Facebook account of President Muhammadu Buhari pikin Zahra. — (bbc__102024, __no translation__)
Translations
- English: to support someone, raise