raise hand
(Redirected from raisehand)
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English raise and hand
Pronunciation
- rézând
Verb
- Make person carry one or two of im hand go up.
- Make una raise hand make we pray. — (Put your hands in the air for the prayer session.)
- De say make di people wey know di answer raise hand, why you dey hide under table. — (They asked that people who know the answer should raise their hands, why are you hiding under the table?)
Related forms
Translations
- English: to lift one's hand