Difference between revisions of "housewife"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''house'' and ''wife'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | === | + | * háúswîf |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-housewife.f.ogg</sm2> | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-housewife.m.ogg</sm2> | |
| − | ==== | + | |
| − | * [[ | + | ===Noun=== |
| + | * Na woman wey dey man marry put for house. | ||
| + | :*{{ux|dv|Na full time '''housewife''' I be. I no dey do any work pass make I take cre of our children.|(NSC_Legbeti_2021, I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)}} | ||
| + | :*{{ux|dv|Since dem born me, I neva see where '''housewife''' do housework finish, come tell husbnd make e pay am. |(NSC_Legbeti_2021, In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[wife]] | ||
| − | ==== | + | ====Translations==== |
| − | + | * English: ''A married woman'' | |
| − | |||
Revision as of 18:39, 28 August 2021
Naija
Etymology
From: English house and wife
Pronunciation
- háúswîf
Noun
- Na woman wey dey man marry put for house.
- Na full time housewife I be. I no dey do any work pass make I take cre of our children. — (NSC_Legbeti_2021, I am a full time housewife and all I do is look after the kids.)
- Since dem born me, I neva see where housewife do housework finish, come tell husbnd make e pay am. — (NSC_Legbeti_2021, In all my years, I have never heard a wife ask her husband for payment for house chores done.)
Synonyms
Translations
- English: A married woman