Difference between revisions of "fukufuku"

Line 15: Line 15:
  
 
   
 
   
 +
===Noun===
 +
*Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey [[bret]].
 +
===Translation===
 +
English: ''Lung''
 +
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
+
* Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
 
+
:* {{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|(NSC_Tella_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)}}
#{{ux|dv|Di cloth dey do '''fukufuku''' as I dey squeeze am .|NSC_Tella_2020, The cloth was contracting as foam as I was squeezing it.}}
+
:* {{ux|dv| Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey '''fukufuku''' well well. |(NSC_2021, The bread sold at the shop by the junction is really soft.)}}
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: Something as soft as polyfoam.
+
* English: ''spongy'' , ''soft''

Revision as of 11:41, 26 May 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

from Yoruba fùkú

Pronunciation

  • fùkùfùkù

Play Play

Definition

  • Someting wey soft as polyfoam.


Noun

  • Wetin dey for animal body wey dey control sey di animal dey bret.

Translation

English: Lung

Adjective

  • Make someting soft con get small small hole inside am wey be sey if you press finish e go still dey as e dey before you press am.
  • Di cloth dey do fukufuku as I dey squeeze am .  — (NSC_Tella_2020, The cloth was spongy as I was squeezing it.)
  • Di bread wey de dey sell for dat shop wey near junction dey fukufuku well well.  — (NSC_2021, The bread sold at the shop by the junction is really soft.)


Translations

  • English: spongy , soft