Difference between revisions of "join body"

Line 11: Line 11:
  
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
−
* Make man and woman gum body together.
+
#Make person support person or someting.
−
:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could cuddle.)}}
+
#:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|(NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)}}
−
====Transitive====
+
#:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)}}
−
:* {{ux|dv| Come make I '''join body''' with you . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Let me cuddle you.)}}
+
#Make man and woman gum body together.
 +
#:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[gumbody]]
 
* [[gumbody]]
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''cuddle''
+
* English: ''cooperation, agreement,''

Revision as of 10:51, 7 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: join and body

Pronunciation

d͡ʒɔȋnbɔ̀dí

Play Play

Verb phrase

  1. Make person support person or someting.
    • E go make we dey join body if we want peace for house.  — (NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)
    • Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price.  — (NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)
  2. Make man and woman gum body together.
    • I bin tell my babe sey make we join body.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)

Synonyms

Translation

  • English: cooperation, agreement,