Difference between revisions of "juju man"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Person wey dey use [[juju]] still dey do for people.
 
Person wey dey use [[juju]] still dey do for people.
−
*: {{ux|dv| Di '''jujuman''' tell di [[G boy]] sey di jazz don ready.|(NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)}}
+
*: {{ux|dv| Di '''jujuman''' tell di [[G]]boy sey di jazz don ready.|(NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)}}
 
*: {{ux|dv| Men dey go meet '''jujuman''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|(NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)}}
 
*: {{ux|dv| Men dey go meet '''jujuman''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|(NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)}}
 
*: {{ux|dv| Ashi dey go meet '''jujuman''' make e [[do come again]] for dem.|(NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)}}
 
*: {{ux|dv| Ashi dey go meet '''jujuman''' make e [[do come again]] for dem.|(NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)}}

Revision as of 12:29, 8 June 2021

Naija

Etymology

From French: juojuo and man

Pronunciation

dʒʊ̀dʒʊ́ Play Play


Noun

Person wey dey use juju still dey do for people.

  • Di jujuman tell di Gboy sey di jazz don ready.  — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
    Men dey go meet jujuman make dem dey fit dey nack girls well.  — (NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)
    Ashi dey go meet jujuman make e do come again for dem.  — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor