Difference between revisions of "time"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 18: | Line 18: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''time'' | * English: ''time'' | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make person dey look when someting go do reach | ||
| + | :* {{ux|dv| Na wa. You dey '''time''' your husband like dis everyday? |(NSC_2021, It's a pity. Do you time your husband like this?)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Do quick abeg. My madam dey '''time''' me. |(NSC_2021, Please be fast. My madam is timing me.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''Time'' | ||
Revision as of 18:19, 4 August 2021
Naija
Etymology
From English: time
Pronunciation
- taɪ̂m
Noun
- Wetin dem dey take calculate minutes, hour, and day.
- No time. — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__146, There is no time.)
- But no be waste of time. — (jw__44700, But it isn't a waste of time.)
- No be time to pepper anybodi. — (bbc__43636, This is not the time to deal with anybody.)
Related forms
Translations
- English: time
Verb
- Make person dey look when someting go do reach
- Na wa. You dey time your husband like dis everyday? — (NSC_2021, It's a pity. Do you time your husband like this?)
- Do quick abeg. My madam dey time me. — (NSC_2021, Please be fast. My madam is timing me.)
Translation
- English: Time