Difference between revisions of "future"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * | + | * Time wey still dey front. |
:* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)}} | :* {{ux|dv|Me, I know sey my '''future''' dey very bright. |(NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)}} | ||
:* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)}} | :* {{ux|dv|Wetin don pass, don pass my sister. Just face di '''future'''. |(NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv|'''Future''' go sweet for me and my guy once I fit just get belle. |(NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)}} | ||
| + | |||
| + | |||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | * Time person dey eye, wey never come. | ||
:* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}} | :* {{ux|dv|Di report contain 30 recommendations wey fit improve '''future''' elections. |(bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve '''future''' elections.)}} | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Derived forms==== | ====Derived forms==== | ||
Revision as of 13:38, 1 August 2021
Naija
Etymology
From: English future
Pronunciation
- fútʃɔ̀
Noun
- Time wey still dey front.
- Me, I know sey my future dey very bright. — (NSC_Legbeti_2021, I know I have a bright future.)
- Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future. — (NSC_Legbeti_2021, Bygones are bygones. Face the future.)
- Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle. — (NSC_Legbeti_2021. A great future awaits my guy and I once I am able to get pregnant.)
Adjective
- Time person dey eye, wey never come.
- Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections. — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: future