Difference between revisions of "magomago"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
|||
| Line 3: | Line 3: | ||
* [[mago mago]] | * [[mago mago]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | From English | + | From: English ''unknown'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Revision as of 13:47, 15 February 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English unknown
Pronunciation
- màgòmágó
Noun
- Wetin person dey do wey lielie dey inside.
- Everything wey you dey do here na magomago. — Egbokhare_2021, Everything you are doing here is dubious.
- But magomago dey how dem take do am. — (bbc__22979, But the way they do it is fraudulent.)
- Na two magomago tori dey make dem vex: — (bbc__72128, It was two fraudulent stories that made vexed. )
Synonyms
- yahoo yahoo, fraud, rig, 419
Antonyms
Translations
- English: crookedness