yahoo yahoo

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

  • jàhʊ̂jàhʊ̂

Play Play

Noun

  1. Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
    • You know and ehm basically, you know sey sometimes we dey get news wey no too good about dis part of di country; sey dis Naija people, de be wuruwuru people or be yahoo yahoo people or be yagayaga people. You know, but den dis documentary show na to showcase to di world sey Naija itsef, you and I, everybody wey dey inside Naija sey we still get good side of us.  — (WAZL_11, You know eh, basically, you know that sometimes we get not so good news about this country. that these Nigerians they are crooked people, or they are internet fraudsters, or they are disorganized people. You know, but this documentary is to show that in Nigeria we still have a good side to us.)
    • Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem  — (People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
  2. Person wey be sey e dey do yahoo.
    • If you talk sey you want turn yahoo yahoo just know sey one day police go catch you.  —  (If you decide to become an internet fraudster, just know that one day, you will be apprehended by the police.)

Synonym

yahoo, 419

Translation

English: internet fraud