419

Naija

Etymology

From: Na from di section for Nigerian Criminal code

Pronunciation

  • fɔ́:wɔ̄náìn

Play Play

Noun

  1. Person wey sabi take wayo chop people money.
    • Dat man na 419.  — (That man is a fraudster. )
  2. Someting wey person dey do wey be sey e dey use wayo chop people money.
    • 419 go hook you, guy go find correct work.  — (Advanced-fee fraud will put you in trouble, please find a real job.)

Synonym

yahoo, yahoo yahoo

Translation

  • English: Advanced-fee fraud