Difference between revisions of "clear"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
#:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat guy wey I dey owe money.|(NSC_2021, Have paid off the money I was owing that guy.)}} | #:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat guy wey I dey owe money.|(NSC_2021, Have paid off the money I was owing that guy.)}} | ||
#Make dem settle matter wey dey ground. | #Make dem settle matter wey dey ground. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Make I '''clear | + | #:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
English: ''clear'' | English: ''clear'' | ||
Revision as of 14:35, 26 November 2021
Naija
Etymology
From: English clear
Pronunciation
- kĺiɛ̀r
Verb
- Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
- Dis table too dirty make una come clear am. — (NSC_2021, )
- Make person comot leave somewhere.
- Clear off comot for here I no wan see you. — (NSC_2021, Leave this place I don't want to see.)
- Make person settle di money wey e dey own.
- I don clear dat guy wey I dey owe money. — (NSC_2021, Have paid off the money I was owing that guy.)
- Make dem settle matter wey dey ground.
- Make I clear you now, no be me chop dat money. — (NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)
Translations
English: clear
Adjective
- Sey someting or place free or clean.
- Lagos Ibadan express way dey clear for early momo. — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is unobstructed very early in the morning.)
- Di sky dey clear dis morning. — (NSC_ The sky is bright this morning.)
Translations
English: clear, unblocked