Difference between revisions of "mud"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
* Brown or black sand wey don mix wit water. | * Brown or black sand wey don mix wit water. | ||
:* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}} | :* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv|I no wan | + | :* {{ux|dv|I no wan put leg inside dis '''mud''' wey dey outside.|(NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[potopoto]] | * [[potopoto]] | ||
Revision as of 13:20, 3 December 2021
Naija
Etymology
From: English mud
Pronunciation
- mɔ̑d
Noun
- Brown or black sand wey don mix wit water.
- White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall. — (NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
- I no wan put leg inside dis mud wey dey outside. — (NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
- English: mud
Verb
- Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
- Robbers don mud di guy. — ( NSC_2021, The guy has been killed by robbers.)
- I go just mud you for hia. — (NSC_2021, I will kill you here.)
Synonyms
Translations
- English: kill