Difference between revisions of "one chance"
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''one and chance'' | From: English ''one and chance'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * wɔ́ntʃàns |
<sm2>Pcm-ng-one chance.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-one chance.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-one chance.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-one chance.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 07:33, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English one and chance
Pronunciation
- wɔ́ntʃàns
Noun
- Na when person enter someting wey be sey e no get how to escape am.
- If you go slap solider, you don enter one chance be dat. — ( NSC_2021, If you slap a solider, you've gotten yourself into a big problem.)
- Motor wey dey carry people go wey go carry dem enter bush where de go kill dem or take people do rituals.
- God save me as I almost enter one chance bus yesterday express. — (NSC_2021, God saved me yesterday as I narrowly escaped entering a kidnapper's bus.)
Related forms
Translation
- English: kidnappers, trouble