Difference between revisions of "korofo"
| Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kòròfó | * kòròfó | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-korofo | + | <sm2>Pcm-ng-korofo.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng-korofo | + | <sm2>Pcm-ng-korofo.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 12:25, 7 January 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba korofo, empty, nothingness
Pronunciation
- kòròfó
Noun
- Name wey de dey call uniform person wey no get any rank.
- Since when I dey small everybody don know say dat popo wey dey come stay for our junction na korofo. — (NSC_2021, Since when I was a little child, everyone knew that the policeman who frequent the neighborhood was just a corporal.)
- If you no want just be kororfo you gats to go school. — ( NSC_2021, If you do not want to end up as a mere corporal you need to be educated. )
Translations
- English: corporal