Difference between revisions of "hungry"

Line 5: Line 5:
 
From: English ''hungry''
 
From: English ''hungry''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
 
+
* hɔ́ŋgrɪ̀
 
<sm2>Pcm-ng-hungry.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hungry.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-hungry.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-hungry.m.ogg</sm2>

Revision as of 13:42, 16 December 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English hungry

Pronunciation

  • hɔ́ŋgrɪ̀

Play


Verb

  • Make e dey do person like sey make e chop food or put someting for mouth.
  • Abeg do quick. Me I dey hungry I wan find something chop.  — (NSC_2021, Please be fast. I Ang really hungry. I need to find something to eat.)
  • Maale we your pikin dey hungry and food no dey house.  — (NSC_2021, Mother we your children are hungry and there's no food to eat at home.)

Translations

  • English: hungry