H

Naija

Etymology1

  • From: English Hundred

Pronunciation1

hêt͡ʃ

Play Play

Pronunciation2

hêʃ


Noun

  • Anoder name wey de dey call hundred naira.
  • Hold H for hand o. Conductor no dey too get change.  — (NSC_2021, Take a hundred naira note with you. The bus conductors usually don't have change.)
  • Why you no talk sey na H you carry? Where you don see sey na H de dey sell beer?  — (NSC_2021, Why didn't you say that you had just a hundred naira? Where have you seen beer sold for a hundred naira?)
Synonym

hundred naira

Translation
  • English: Hundred naira', Hundred naira note

Etymology2

  • From: English: Hungry

Adjective

  • Make person want chop.
  • Chop small small. All of us dey H o. If you take one hand, you go wait make anoder person e own. No be sey na you even bring di money wey we use cook sef.  — (NSC_2021, Eat gently, we are all hungry! If you take a morsel, you wait so that another person can take a morsel. By the way, it wasnt't even you that provided the money for dis food.)
  • You no want chop beans? But you dey H bad bad? You no dey H naw! Who dey H no dey get choice!  — (NSC_2021, You don't want to eat beans? But you are very hunngry? That means you are not hungry. A hungry person doesn't have a choice.)

Synonym

hungry

Antonym

bellful

Translation

  • English: Hungry