Difference between revisions of "mud"
(→Verb) |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mud.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-mud.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Brown or black sand wey don mix wit water. | * Brown or black sand wey don mix wit water. | ||
Revision as of 13:15, 17 January 2022
Naija
Etymology
From: English mud
Pronunciation
- mɔ̑d
Noun
- Brown or black sand wey don mix wit water.
- White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall. — (NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
- I no wan put leg inside dis mud wey dey outside. — (NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
- English: mud
Verb
- Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
- Omila don mud di guy. — ( NSC_2021, The guy has been killed by thieves.)
- I go just mud you for hia. — (NSC_2021, I will kill you here.)
Synonyms
Translations
- English: kill