Difference between revisions of "show body"
(→Naija) |
|||
| Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-show body.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show body.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-show body.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-show body.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | * Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show | ||
| + | :* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(NSC_2021, They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(NSC_2021, Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[show body]] | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''cloth that is exposing'' | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
Revision as of 10:34, 21 January 2022
Naija
Etymology
From: English show and body
Pronunciation
- ʃóbɔ̀dí
Noun
- Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show
- De say woman wey don marry no suppose dey wear show body. — (NSC_2021, They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)
- Who give you dis show body wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. — (NSC_2021, Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)
Synonym
Translation
- English: cloth that is exposing
Verb phrase
- Make person go somewhere make people see am.
- Even say I no buy cloth, I go show body tomorrow. — (NSC_2021, Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)
- Osas say e go show body today. — ( NSC_2021, Osas said he would be here today.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: attend