Difference between revisions of "turninggarri"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Forms=== * turning garri ===Etymology=== * From: English ''turning'' and Hausa ''garri'' ===Pronunciation=== tɔ̀nìn gàrɪ́ <sm2>Pcm-ng-t...") |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
<sm2>Pcm-ng-turning garri.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-turning garri.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-turning garri.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-turning garri.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Something wey be like big spoon wey dem use wood take make, wey dem dey use dey make tings like [[garri]], [[semo]], [[starch]]. | * Something wey be like big spoon wey dem use wood take make, wey dem dey use dey make tings like [[garri]], [[semo]], [[starch]]. | ||
Revision as of 11:56, 21 January 2022
Naija
Alternative Forms
Etymology
- From: English turning and Hausa garri
Pronunciation
tɔ̀nìn gàrɪ́
Noun
- Something wey be like big spoon wey dem use wood take make, wey dem dey use dey make tings like garri, semo, starch.
- If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use turninggarri. Just put power dey do am dey go. — (NSC_2021, If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)
- De dey use turninggarri dey do plenty plenty tings now o. E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party. — (NSC_2021, There are now many uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)
Related forms
Translation
- English: wooden spatula