Difference between revisions of "rap"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
# Di way wey person take dey speak [[langua]] | # Di way wey person take dey speak [[langua]] | ||
#:* {{ux|dv|Everybody can dey claim warri. You go fit rap di [[waffi]] [[langua]]? |(NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)}} | #:* {{ux|dv|Everybody can dey claim warri. You go fit rap di [[waffi]] [[langua]]? |(NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di [[langua]], na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin '''rap''' am. | + | #:* {{ux|dv| Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di [[langua]], na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin '''rap''' am. )}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''rap'', ''speak in special codes'' | * English: ''rap'', ''speak in special codes'' | ||
Revision as of 09:22, 20 December 2021
Naija
Etymology
- From: English rap
Pronunciation
Verb
- Type of way wey de dey sing song wey be sey e be like sey na talk de dey talk
- E go hard make you see song wey de dey rap wey pidgin no dey inside. — (NSC_2021, It'll be hard to find a rap song that doesn't have any pidgin in it.)
- You want call who dey rap for pidgin, you no call Erriga? Haba! — (NSC_2021, You want to mention people who rap in pidgin and you haven't mentioned Erriga? How will that work?)
- Di way wey person take dey speak langua
- Everybody can dey claim warri. You go fit rap di waffi langua? — (NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)
- Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di langua, na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin rap am. ) — {{{3}}}
Translation
- English: rap, speak in special codes