Difference between revisions of "hand work"
(→Naija) |
|||
| Line 11: | Line 11: | ||
:* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |(NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)}} | :* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |(NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)}} | ||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
| − | * [[hand] | + | * [[hand]] |
| + | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''handiwork, unskilled labour'' | * English: ''handiwork, unskilled labour'' | ||
Revision as of 18:41, 21 December 2021
Naija
Etymology
From: English hand and work
Pronunciation
Noun
- Type of work wey person dey do with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
- I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day. — (NSC_2021, I have an handiwork that I engage in, in addition to my occupation that I earn from daily.)
- All of my children get hand work wey de dey do. — (NSC_2021, All my children have a skill that they engage in.)
Related form
Translations
- English: handiwork, unskilled labour