Difference between revisions of "double"
| Line 13: | Line 13: | ||
* Two tings wey be sey dem be di same ting. | * Two tings wey be sey dem be di same ting. | ||
:* {{ux|dv|When you don old, you need to work '''double''' wetin you dey do before. |(bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)}} | :* {{ux|dv|When you don old, you need to work '''double''' wetin you dey do before. |(bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| You sef, everyting wey you dey buy ''double'' double.| ( | + | :* {{ux|dv| You sef, everyting wey you dey buy ''double'' double.| (NSC_2021, You, you always buy things in twos)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| Line 20: | Line 20: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''double'' | * English: ''double'' | ||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Revision as of 14:18, 21 June 2022
Naija
Etymology
From: English double
Pronunciation
- dɔ́bù
Adjective
- Two tings wey be sey dem be di same ting.
- When you don old, you need to work double wetin you dey do before. — (bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)
- You sef, everyting wey you dey buy double double. — (NSC_2021, You, you always buy things in twos)
Related forms
Translations
- English: double
Noun
- Two tings wey be sey dem be di same ting.
- Dis na double of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. — (bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )
- As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye.
- If you smoke igbo, you go dey see double. — (Egbokhare _2020, If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: blurry vision, double
Verb
Intransitive
- Make someting join someting.
- Nigerian doctors for UK dey double — (bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)
- Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. — (bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)
Transitive
- Make someting join someting.
- Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. — (brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )
Translations
- English: double