Difference between revisions of "clear"
(→Naija) |
|||
| Line 11: | Line 11: | ||
#:* {{ux|dv| Dis table too dirty make una come '''clear''' am.|(NSC_2021, This table is too dirty you guys should clear it up.)}} | #:* {{ux|dv| Dis table too dirty make una come '''clear''' am.|(NSC_2021, This table is too dirty you guys should clear it up.)}} | ||
#Make person comot leave somewhere. | #Make person comot leave somewhere. | ||
| − | #:* {{ux|dv|'''Clear''' | + | #:* {{ux|dv|'''Clear''' comot for here I no wan see you.|(NSC_2021, Leave this place I don't want to see you!)}} |
| − | #Make person settle di money wey [[e]] | + | #Make person settle di money wey [[e]] suppose pay person. |
| − | #:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat | + | #:* {{ux|dv|I don '''clear''' dat money wey I dey owe dat guys.|(NSC_2021, I have settled the debt I owed that man.)}} |
| − | #Make | + | #Make person talk im mind. |
#:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}} | #:* {{ux|dv| Make I '''clear''' you now, no be me chop dat money.|(NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''clear'' | + | * English: ''clear, leave, settle, debt, inform'' |
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
* Sey someting or place free or [[clean]]. | * Sey someting or place free or [[clean]]. | ||
| − | :* {{ux|dv|Lagos Ibadan express way dey '''clear''' for [[earlymomo]].|( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is | + | :* {{ux|dv|Lagos Ibadan express way dey '''clear''' for [[earlymomo]].|( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)}} |
:* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}} | :* {{ux|dv|Di sky dey '''clear''' dis morning.|(NSC_ The sky is bright this morning.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''clear, unblocked'' | * English: ''clear, unblocked'' | ||
Revision as of 13:30, 6 June 2022
Naija
Etymology
From: English clear
Pronunciation
- klɛ̑
Verb
- Make dem comot someting from place where e no suppose dey.
- Dis table too dirty make una come clear am. — (NSC_2021, This table is too dirty you guys should clear it up.)
- Make person comot leave somewhere.
- Clear comot for here I no wan see you. — (NSC_2021, Leave this place I don't want to see you!)
- Make person settle di money wey e suppose pay person.
- I don clear dat money wey I dey owe dat guys. — (NSC_2021, I have settled the debt I owed that man.)
- Make person talk im mind.
- Make I clear you now, no be me chop dat money. — (NSC_201, I have made it clear to you that I wasn't the one who spent the money.)
Translations
- English: clear, leave, settle, debt, inform
Adjective
- Sey someting or place free or clean.
- Lagos Ibadan express way dey clear for earlymomo. — ( NSC_2021, Lagos Ibadan expressway is usually free in the morning.)
- Di sky dey clear dis morning. — (NSC_ The sky is bright this morning.)
Translations
- English: clear, unblocked