Difference between revisions of "turninggarri"

Line 12: Line 12:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Something wey be like big spoon wey dem use wood take make, wey dem dey use dey make tings like [[garri]], [[semo]], [[starch]].  
 
* Something wey be like big spoon wey dem use wood take make, wey dem dey use dey make tings like [[garri]], [[semo]], [[starch]].  
−
:* {{ux|dv| If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use '''turninggarri'''. Just put power dey do am dey go. |(NSC_2021, If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)}}
+
:* {{ux|dv| If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use '''turninggarri'''. Just put power dey do am dey go. |(If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)}}
−
:* {{ux|dv| De dey use '''turninggarri''' dey do plenty plenty tings now o.  E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party. |(NSC_2021, There are now many  uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)}}
+
:* {{ux|dv| De dey use '''turninggarri''' dey do plenty plenty tings now o.  E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party. |(There are now many  uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[garri]]
 
[[garri]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''wooden spatula''
 
* English: ''wooden spatula''

Revision as of 17:36, 5 June 2023

Naija

Alternative Forms

Etymology

  • From: English turning and Hausa garri

Pronunciation

tɔ̀nìn gàrɪ́

Play Play

Noun

  • Something wey be like big spoon wey dem use wood take make, wey dem dey use dey make tings like garri, semo, starch.
  • If you no get dat machine wey de dey use dey mix tings for cake, you fit use turninggarri. Just put power dey do am dey go.  — (If you don't have the cake mixer, you can use a spatula. Just apply some pressure.)
  • De dey use turninggarri dey do plenty plenty tings now o. E even get one wey big like dis wey de dey use dey cook jollof rice for big party.  — (There are now many uses for the spatula now. There is even a much bigger one used for cooking jollof rice for big parties.)

Related forms

garri

Translation

  • English: wooden spatula