Difference between revisions of "wewe"
| Line 11: | Line 11: | ||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
| − | # Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk | + | # Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk. |
| − | #:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(NSC_2021, Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}} |
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | English: ''everyone of us'' | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
# Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | # Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]]. | ||
| − | #:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |( | + | #:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. |(NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''exclusive to us'' |
Revision as of 03:06, 26 December 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English we
Pronunciation
- wîwî
Pronoun
- Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
Translation
English: everyone of us
Adjective
- Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
- Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be. — (NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)
Translation
- English: exclusive to us