Difference between revisions of "charm"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*[[Juju]] wey people dey use dey do different tings. | *[[Juju]] wey people dey use dey do different tings. | ||
− | :* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''.|( | + | :* {{ux|dv| I dey fear dat my papa sister becos sey she get '''charm'''.|( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( | + | :* {{ux|dv| Dat man don use '''charm''' for di girl.|( The man has used magical powers to bewitch the girl.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[juju]], [[jazz]] | * [[juju]], [[jazz]] |
Revision as of 20:37, 3 May 2023
Naija
Etymology
From English: charm
Pronunciation
- tʃɑ̂m
Noun
- Juju wey people dey use dey do different tings.
- I dey fear dat my papa sister becos sey she get charm. — ( I am afraid of my father's sister because of her magical powers.)
- Dat man don use charm for di girl. — ( The man has used magical powers to bewitch the girl.)
Synonym
Translation
English: magical powers
Verb
- Make person dey use juju for anoder person.
- Di girl don go charm di boyfriend to dey collect money for im hand. — (NSC_2021, The girl bewitched the boyfriend in order to extort money from him.)
- Dem charm di man sotay e no sabi where im dey. — ( NSC_2021, They cast spells on the man so much that he could not recognize his environment.)
Synonym
Translation
English: charmed, enspelled