Difference between revisions of "comot body"

Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person no put im mind for matter.
 
# Make person no put im mind for matter.
−
#:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(Stay out of my business, you're are been warned now.)}}
 
#Make person go anoder place.
 
#Make person go anoder place.
−
#:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|(NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)}}
+
#:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|(Can't you see the car approaching? Leave the road.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 19:32, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English come, out and body

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ́ bòdí

Play Play

Verb

  1. Make person no put im mind for matter.
    • Comot body for my matter, I dey warn you so.  — (Stay out of my business, you're are been warned now.)
  2. Make person go anoder place.
    • You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road.  — (Can't you see the car approaching? Leave the road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: leave, to mind ones business