Difference between revisions of "ego"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese. | * Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese. | ||
| − | :* {{ux|dv|'''ego''' no dey o. |( | + | :* {{ux|dv|'''ego''' no dey o. |(There is no money indeed.)}} |
| − | :* {{ux|dv|My guy sama him babe '''ego''' make im travel go obodo oyibo. |( | + | :* {{ux|dv|My guy sama him babe '''ego''' make im travel go obodo oyibo. |(My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 09:34, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: Igbo ego
Pronunciation
- égō
Definition
Noun
- Someting wey people gree to dey use buy market and settle gbese.
- ego no dey o. — (There is no money indeed.)
- My guy sama him babe ego make im travel go obodo oyibo. — (My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)
Synonyms
Translations
- English: money