ego

Naija

Etymology

From: Igbo ego

Pronunciation

  • égō

Play Play

Definition

Noun

  • Someting wey people gree to dey use buy tings and settle gbese.
  • ego no dey o.  — (There is no money indeed.)
  • My guy sama him babe ego make im travel go obodo oyibo.  — (My friend gave his girlfriend money to travel abroad.)

Synonyms


Translations

  • English: money