Difference between revisions of "eke"
(→Noun) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * [[ | + | * [[Uniform people]] wey be sey law give power to protect people life and deir property. |
:* {{ux|dv|Na so '''eke''' dem come carry am go o. |(Egbokhare_2020, That was how he was arrested by the police.)}} | :* {{ux|dv|Na so '''eke''' dem come carry am go o. |(Egbokhare_2020, That was how he was arrested by the police.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv|E Alhaji Musiliu Smith and | + | :* {{ux|dv|E Alhaji Musiliu Smith and we contri number one '''eke''', Mohammed Adamu plus other stakeholder dem. |(ja102__2310, _Alhaji Muiliu Smith and our Inspector General of Police, Mohammed Adamu and other stakeholders.)}} |
Revision as of 08:32, 23 June 2022
Naija
Etymology
From: Naija ekelebe
Pronunciation
- éké
Noun
- Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Na so eke dem come carry am go o. — (Egbokhare_2020, That was how he was arrested by the police.)
- E Alhaji Musiliu Smith and we contri number one eke, Mohammed Adamu plus other stakeholder dem. — (ja102__2310, _Alhaji Muiliu Smith and our Inspector General of Police, Mohammed Adamu and other stakeholders.)
Related Forms
Synonyms
Translations
English: police